Sort:  

😁😁😁

Shey they say speak pidgin or any language others will understand

I nor dey understand he English 😂

Hahaha, me self, I think say I dey understand English before but as Mrenglish speak I confirm say I nor Sabi speak nor to even talk of understanding am 😆😆.

I nor dey here sha
Because your trouble come be double 😂😂

🤣🤣🤣chai , there is God o

As in ehn, it's her way oo, confirmed trouble finder 🤣🤣. @merit.ahama the topic of discussion today na about doing something differently, you better do things differently 🤪.

That is eggzactly what I'm doing na
Is like you pipo shu start seeing things differently o 🙄

Who is this one? So this is your differently? Then we need to change it 😪.

Change it ke
Come and force me to change it na

Hahaha, I'm coming wait!