You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #27 - "Communities On Hive"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (75)in Speak Peace β’ 2 years ago Ehen na The last time I touch one cute dog, e just dey lick me anyhow π I nor want abeg
He been dey greet you
Oh what a way to greet, I nor want greeting abeg π
π.. The dog phor for you anyhow niyen now.. That's a good thing π.. Atleast the dog didn't pursue u.. π
I believe your words. The dog don like her be that
Normal
I trust you
Hahaha I understand π
You no fear?
Lol...e dey profess love for you ni now
Oh really, I see