You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #27 - "Communities On Hive"View the full contextView the direct parentwolfofnostreet (71)in Speak Peace • 2 years ago 🤣🤣
Ehen na
The last time I touch one cute dog, e just dey lick me anyhow 😂 I nor want abeg
He been dey greet you
Oh what a way to greet, I nor want greeting abeg 😂
😂.. The dog phor for you anyhow niyen now.. That's a good thing 😂.. Atleast the dog didn't pursue u.. 😂
I believe your words. The dog don like her be that
Normal
I trust you
Hahaha I understand 😅
You no fear?
Lol...e dey profess love for you ni now
Oh really, I see