Sort: Β 

Ahhhhh if you sleep you go miss out oh

I go cheat nature abeg πŸ˜‚

Ahhhhhh lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ you are getting there lol 🀣🀣🀣🀣

Sure
Guess what???

What is it, you are pregnant again??

Haa!!!
I drank fearless πŸ˜…πŸ˜…
So that I won't sleep in the church
It worked oo πŸ˜‚

Lol 🀣🀣🀣 I don't believe in all those drunks, you can't really cheat nature oh lol 🀣🀣🀣...

Mtchew I thought you are having a baby lol 🀣

Ahhhhh see you lol 🀣🀣🀣 you don fuck up lol 🀣🀣🀣

Nay
Not me... don't you trust Nkem?

Ahhhh lol 🀣🀣🀣🀣 you go soon go TRABAYE lol 🀣🀣🀣🀣

Never πŸ˜…

Ahhhh you go go far lol 🀣🀣🀣

Lolz πŸ˜†

Wetin dey make you laff, se I give you permission?