You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"

in Speak Peace β€’ last year

Ahhhhhh you Na odogwu na, i expected a higher class of food and now here it is, who have time for akpu Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ eba is enough ahhhhh I go just eat am small Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ I no dey eat plenty but I go finish about 8-10 wraps no loud am oh heheheheh you better...

Beans Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ God will help us in this country lol 🀣🀣🀣

Sort: Β 

Of course
You guys are indomi generation πŸ˜‚πŸ‘οΈπŸ˜³

Lol 🀣🀣🀣🀣 you are high lol 🀣🀣

They wee nor understand..... Noodle kids πŸœπŸšΌπŸ‘©β€πŸΌ

Wait Where the body wen the 10 wrap dey enter πŸ€”πŸ€”

Na this one na,se this one dey yne me ni Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Ehhhh, na this overfeeding dey make some people nor dey fat
Are you aware?

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ na you Sabi lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£

Β last yearΒ (edited)Β 

Na who dey chop am Sabi, nor be me

Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ heheheh you are fun lol

You know these things na😁😁