Sort:  

I mean am abeg
You dey my mind?

Lol 🤣🤣🤣 you no mean am because I Sabi u Weller lolz 😂

No Sabi me biko 😂

Ahhhh see you lolz 😂🤣🤣 I be the apple of ur eyes lolz 😂🤣

I'm the apple of God's eyes

Yes 🥰 just how I am yours