Sort:  

Guy aw far, leave me I no get your Time, abeg who know maths for here? @hopestylist @merit.ahama @starstrings01 @ksam . make una come to my rescue for mathematics

Lolz 😂🤣 y na lolz 😂🤣🤣 God will help you..

If you get business call me if you get problem call God lolz 😂🤣

Maths ke? It's like you called a wrong number 😂😂

😆😆🤣🤣🤣🤣 abeg o

Yes oo, lolz

Where I want run go now

Wetin you wan solve?