When last i chop shawarma 🤤. My mouth just dey bitter🤧. This SAPA no easy😭. @merit.ahama I hear say you be money woman. Your boy dey loyal🤧
You are viewing a single comment's thread from:
When last i chop shawarma 🤤. My mouth just dey bitter🤧. This SAPA no easy😭. @merit.ahama I hear say you be money woman. Your boy dey loyal🤧
This is set up!
I am being cornered by my fellow citizens 🥺 this is not fair
Set up? Its a reliable source that told me😂
Is you that know why you relied on that source without asking me directly 🙄
Why will he ask you na😋, chop SHARWAMA and live forever
Haha I hear you 😏
Hehehe 🤣🤣🤣 you go collect now,😂🤣🤣🤣
Na reliable source now😂, plus me sef I dey notice am. Your stinking of money😭😭
Wonderful! I'm stinking of money, how come I'm not smelling it? 😒
Na you go ask yourself 😂😂
Lemme alone o @seki1
Spend this money merit, you get am na chop shawarma 😋😋😋
Your plan will nor work
Me that is waiting for Bro to look my face small so I can buy more 😂😂
Heheh 🤣🤣 how many bros do you have now??
Still 19
Haven't bought any again since the last time, got too much expenses now 😒
Okay take it slow dear, ❤️
Yeah I am 😕
My oga, you never chop shawarma ahahahha, wetin do your hive wallet, spend this money make your body come down 😋🤣🤣🤣🤣