Sort: Β 

Thank you 😊

Will not kill you.... Shey you understand watin she write...

Normally na πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Everything makes sense.

Na wetin I be wan write wey I to day write story πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£

Me no get sense.
I no fit write watin get sense...
Make wuna account watin de my head..
The thing comot like altar call

No na

Mummy G.O na sensei

Divine wisdom

Wait make I go read your comment sef

πŸ’¨

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

You this woman, I go soon come find you.