Sort:  

😆 some pets are pests so all follow.

My own don dey do like pest now sef. This morning she don chop person leather shoe

Omo, see wahala oh, owner go buy the shoe back na

Na so so beg I dey beg

You never even start 😆

Yoy go go buy the shoe give the owner be that na.

Make them just manage sorry first

Hahahahahaha....you don finish the talk

Ahhhh wetin happen why?
Na shoe she dey chop now?
Lol

Lol...pets pests..lol don't leave me

😂 ewooe