Sort:  

I never see oh.. you wey Sabi no dey accept say you be boss.

Me i never good based on the level i desire in my own personal view oo.. Cos I know those who I never even near their Skill level, speed and Accuracy ...
I no sabi yet baba.
But atleast you they try and you still come get better guitar and gadgets..
Chai