Sort:  

Awww coming from you, I'm relieved 😁 e nor easy o, how you take dey am so easily 🥲

Waiting for you 🤗🤗

E nor really easy oo, nai make I know say you try gon. This was masterpiece especially for that alto when you add.

Abeg hope say food dey the house oo? Because I dey hear say daddy nor dey around oo and he nor dey come today 🙂

Masterpiece ke, wetin reach so? Shey you dey whine me ni 🙄

Food nor dey o
But goodies when you dey come 😌

I'm not whining you please, I'm damn serious. You see as you make me speak good English so? Na so the thing reach.

I nor understand oo, you mean when I come ona go prepare goodies abi?

Lemme reserve my comment here, this girl want to turn the table 🥴

I nor understand oo, please come and unreserve that comment abeg. I'm not understanding 🙂