You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam’s Hangout #82 -”STORY TIME”View the full contextView the direct parentdaverick (67)in Hive Naija • 17 hours ago Omoo why all these stories dey around tortoise. Mr. Tortoise don too suffer. Chaii 😅
Shege wey him eye don see no be for here
No be small oo. Na now I understand him bald head 😂
And foodie behaviour because guy man needs food for strength
Lol. No be lie.