Sort:  

Let me know when the location is dropped 😂😂 don't leave me behind!LOL

I can't leave you. No worry, lemme find those locations dem dey hide, we go mount there 😅

Oya now, I will be with you in spirit.

Lol
No wahala

What's green and sits in the corner?
A naughty frog.

Credit: fallingforward
@daverick, I sent you an $LOLZ on behalf of funshee

(3/6)

PLAY & EARN $DOOM

U wan to go and ganu🤣🤣🤣🤣

I no know wetin be ganu but as na for owambe I dey game 😅😁