You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout #75- “ WHAT ARE YOU LISTENING TO?”View the full contextView the direct parentgoldenproject (67)in Hive Naija • 2 months ago But now, you don turn child of the world, you don dey listen to portable
😂😂 kala, daju, wuwa Ika 🤣🤣
I know now...omoburuku😂😂😂
😂 I am following your footsteps
You will just miss way....abeg ooo
I shine my eyes gidigba I no fit miss road
Issokay ooo
I don tell you