You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam’s Hangout #78-”ADULT STRUGGLES”View the full contextView the direct parentmarsdave (66)in Hive Naija • 21 days ago Mama,no be you suppose dey talk this one o. More like you want to run away from billing.
😂 let me talk it with full chest o
Billing can not presently be billed on the biller that has run away before the bill becomes billing
Ah...
You want to scatter my brain...
On top how much wey I neva even talk 🤦
Not intentional
It is responsibility that want to scatter my head 😂 sorry
If you still con add your own, shey u think say the head no go turn abnormal like dis 😂