You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout #75- “ WHAT ARE YOU LISTENING TO?”View the full contextView the direct parentmathewdaddywah (66)in Hive Naija • 2 months ago Do i even have a choice like this
You don't nah
It's already decided.
Ok make i go the edge of third mainland bridge reason life 😂
Come back joor
You won turn your new bride to a widow quickly?
Behave oo
Before community people go change am for you oo
😂😂😂🏃♂️🏃♂️😂😂😂 Na just reason i wan reason na
You dey try community people be that nah
Dem go bounce on you oo
Go reason with goat meat pepper soup for that joint I showed you last week.
Oh you mean that way make i do yaba left go there
Yaba left ke
Community people no like Yaba oo
Comot body.
Just go right,then two turns to your right after the junction.