You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout #75- “ WHAT ARE YOU LISTENING TO?”View the full contextView the direct parentmathewdaddywah (67)in Hive Naija • 2 months ago Today owanbe I wan go meet my Alhaji Wey go spoil me today he don Tay Wey I see ham
😂😂😂😂😂
Who dey cook this lie?
No for real na my Alhaji ooo
Oya order chicken and chips send come my side as evidence.
My uber no fit fly
Use bolt order am jare
The fee go choke me
Tell Alhaji to sponsor you
Smiles. After spoiling you, let him repair you too😊😊. Enjoy yourself in advance.
Lol don't make me laugh this morning
Hahaha. Happy Sunday jareeh
Thank you my bro same here