You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout #75- “ WHAT ARE YOU LISTENING TO?”View the full contextView the direct parentmerit.ahama (77)Moderatorin Hive Naija • 2 months ago Nice one, I nor be anybody people! 🫠
Chai you this merit
Don't chai me, I've seen your true colour.
Jesus what true color abeg oo i only have one favorite color which is black
My point exactly! You've been showing white colour until today.
I swear you don make laugh affect my kidney what is white
Just take it like that, na me know wetin I dey talk. 🫠
Abeg share ooo cause now my head dey run marathon so i wan understand
You are for everybody and nobody abi?
Something like that. 😂