Sort:  

Omo, there's no running

They must do you ooh😂

You say what omo this one real that marriage you go marry ham better go beg for her forgiveness sometimes those statement comes to life took me a long time to realise it

Go and beg ohhh

Am telling you

😂😂😆😆 Elemefieleme

So you're scared 😂🤣 Naso una dey do
Why you no want make ur children do you wetin you do ur mum?

You must born ooo, because your mother words must come to pass 😂😂

Abeg now 😭😂😂😂

You can't escape this