Sort:  

I fit host am
Na small thing for me
But now I dey find who go host me
😖😖
How I wan take explain to person Wey I wan host say I dey find person to host me 😩😩

You go explain tire 😂

🤣🤣🤣

lol who wan host dey find who go host m. big wahala.

just write an essay to her o and explain your situation

🤣🤣
Done and dusted

😂 sure person no fit escape.
Ah fash fit na.
But me no go wan stress kids , they already have school work to worry about

lol dem dey stress kids make they enjoy free food lol, if i b ur kid and you wan do me that kind thing, na to swear small give you o