You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout #76- “ FUN FACTS”View the full contextView the direct parentzali.bee (55)in Hive Naija • 3 months ago Come where?
Sambisa forest
😂😂😂😂 holy ghost fire 🔥 biko drop me down abeg.
No dropping until we reach there
I no dey go anywhere 😂
You dey fear
Why i no go fear. Of all places na forest you suggest.
Who tell you that one ooo
Place wey don become world heritage
Tourist centre
😅😅😅na now you remember holy ghost fire
🤭😂😂
Lazy girl
Thank you.🤗
Don't thank me