You are viewing a single comment's thread from:RE: Adding My Face To Faces Of HiveView the full contextView the direct parentjosediccus (82)in Faces of Hive • 5 years ago Lol I can't give you any, I'll become ugly and unattractive hahaha
Lol 😂😂😂😂
Aswear, na weytin dey make us feel like man for babe's eye.
Thank God I get, but the person wey I pity na @k-banti. I dey help am pray make one strand come out asper say I be better friend.
No mind my pidgin, abeg 😂.
@k-banti? Hahaha lol leave my man alone o, it's time now, him go still get now, everything na time.
Lol yeah you self get now why u com need my own na
My own never plenty reach. I want more 😂😂😂.
Shi shi... No go add. Na till next 10 years before you get full beards 😝😝
Lol 😂😂😂😂.
Lol u think I am like you that it is when you clock 30 years that
a strand of beards will start coming out 😂😂😂.
I don't understand. You tryna savage me? 😕
Lol, I was joking bro.
You na my person na. I no fit, them no born me well.
Don't mind that guy jare. I know too. My time is coming, and it's soon 😎
Haha... Bro you're not serious 🤣🤣.. Why did you go and mention my name in this na. No worry, God dey 😏
😂😂😂😂
God dey oh 🙏🤣😂