You are viewing a single comment's thread from:

RE: Adding My Face To Faces Of Hive

in Faces of Hive β€’ 4 years ago

Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Aswear, na weytin dey make us feel like man for babe's eye.

Thank God I get, but the person wey I pity na @k-banti. I dey help am pray make one strand come out asper say I be better friend.

No mind my pidgin, abeg πŸ˜‚.

Sort: Β 

@k-banti? Hahaha lol leave my man alone o, it's time now, him go still get now, everything na time.
Lol yeah you self get now why u com need my own na

My own never plenty reach. I want more πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚.

Shi shi... No go add. Na till next 10 years before you get full beards 😝😝

Lol πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚.

Lol u think I am like you that it is when you clock 30 years that
a strand of beards will start coming out πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚.

I don't understand. You tryna savage me? πŸ˜•

Lol, I was joking bro.

You na my person na. I no fit, them no born me well.

Don't mind that guy jare. I know too. My time is coming, and it's soon 😎

Haha... Bro you're not serious 🀣🀣.. Why did you go and mention my name in this na. No worry, God dey 😏

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

God dey oh πŸ™πŸ€£πŸ˜‚