Script Work : A Freewrite

in Freewriters2 years ago

Arteta is getting close next season maybe it will be ONE point

And the following season with Goal difference 🤣🤣🤣🤣.

and the following season head to head😆
  Today byArsenal fans will be depressed or terrorizing haters on this app.
One must happen
  I dre say arsenal win the league Tru Tru ooo..
  Now they are really fucked... Probably Everton would win them ☹️☹️
  Brothe kind feeling I dey have toobe like dem go win oo
  All of una just de get bad bad dre
  May we not see evil ooo
  Haaaa
  Come out plain and say my dres are always useless 😀😀 This message was edited
  Those people don decorate stadium and print shirt wey carry we are chpions

  Nah disappointment go end by His grace
  Cos Chelsea must win another league before dem win any😂

  Wahala 😀
  Why them de feel say they no fit draw or lose against Everton too
  TodayI wish Arsenal success and Man City success too. The both te should win their match today 😎😎😎😊😊
  in
  Aswear.. like e don sure for them

  That thing de surprise me since sef....my wish na make city draw and arsenal also draw.. people go nearly chop arteta alive
  Wicked man
  😂😂😂 dem arrogant die
  You dret about Quadruple by the start of the season now your te de trek alone.. You wan de dre about Arsenal wining league today? 😂 😂.. Fucking nightmare
  If Arsenal lose them fit attack Arteta o 🤣
  Cos e go be like he for still bottle if a win wos supposed to win the league for them
  Hahah
No b small tin
  Let bygones be bygones please
  He no go nice at all...
  Ok ok.. I will.. Wawulennce ended 😂
  Yeah

  Make the two of them they play for minutesarsenal go come score for min everywhere go scatteronly for city to score for min 😀😀.I go love this script
  You will make a good writer for WWE
  Hahahah
He for sweet sha
  This would cause traffic garm on the internet. It's not allowed to happen
  You wan make Old Trafford roof fall off las las?
  All these pro for arsenal support...na setup...we know Una...keep Una energy
  I talk ...who cares? Your club is still in disarray

  Weré...cow😆
  If e lose and city lose...fans no go forgive
  The pain go last for weeks o 😁
  Hahaha
  Abeg make this script work jorh 😀😀😀
  😂😂😂😂