Fitting Use : A Freewrite

in Freewriters2 years ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

This guys fituse this 25 mins left score 3Them don too do us this season jareE no dey kuku play for Argentina sefOnana Lo save man utdI dey feel heat from inside my bodyMount left Chelsea

And won his first Wembley trophy

HmmmI think say e no go blow am fuuWin wey dem don confirm with 2nd goal?

Pep no dey do comeback for big team head once dey don dey lead am bu 2 goalsHe don achieve pass Chelsea this season like this 🤣As e come be United again, everything just worse for amPep wey I know.

When no be Aston Villa he dey play abi na West hamWhere those United fans whey talk manioo no dey top 3 una team this season
SMH 😂🤣Casemiro no fit do Wetin he do todayThis one has been good for quite some time now@peter you started that discussion if i’m not mistaken.

You said because i’m not a United fan 😂Now the longest 10 mins for united fansOnana after saving so many fine ballsI will put mainoo in my top 3 regardless,that’s my choiceAwb mark this dude no dey do like odeCity wanna do a leverkusen?Onana wan give me heart attackCheck on this boy pleaseIf to say na still 2-0 now I for don dey happyOnana always trying to.

Catch instead of save do am against gala and Bayern tioMake them coach am dey tell am oEspecially for cup games

Sort:  

Congratulations @pocusmandy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You distributed more than 900 upvotes.
Your next target is to reach 1000 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

Hive Power Up Day - June 1st 2024