Things Alike : A Freewrite

in Freewriterslast year

If him no get update sometimes make him just chill
It's annoying Abeg seeing a top journalist moving like eenu
You can say Fab is overdoing the whole thing but don't disrespect him
Una dey copy arsenal no be something unusual
Jacon bens better than fab?
So e dey there when the owners dey watch documentary. If you don't gtf.
If you follow his news na rubbish e dey always talk
When was the last time Chelsea gave a manager a years contract?
Wetin make you day think say e no go last?
Grah Potter. Jacobs no tell you?
You go just dey spew
We hired Potter on a year deal.
From e no go perform to "let's hope this guy last sha"
He doesn't give two fucks about you
And since then how many manager ?
This one is also on a yrs deal wetin be ur point exactly
Its his pagehe wants to generate traffic there
Lpard ce in as interim manager. Poch joined afterwards. We only hired Poch permanently 😹😹😹
U kan dy put in the se bracket with Fab common na
Even the ornstein no dey report everything
End of season Saka << mid season Saka
No dey do like say journalists must repory everybody dey tap from here and there
Fab is good but let’s leave him in
He’s washed now
I was one of those who kept his notifications on during that Sancho sage
What makes Ornstein different is he no dey report plenty things
Na everything fab Dey report
Na Nigerian minds dey cause this things
So if fab post everything if you no like why not mute
Make journalist no do him job again
I no entitle to my opinion again ?
Werey will go YouTube go dey talk say dem never decide
You go see when someone go boom the news
Him go report the se thing like
This English na person teach you to type
No


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Sort:  

Congratulations @pocusmandy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP