Sort: Β 

Heeiii.... see as I dey keep people waiting
I even dey keep my Oga waiting. Omo, e no go too tey again

Very soon indeed, make October do come

Be like na November 9th I go pass out. But me sef no go wait till then before I start to dey put out something