You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-05-31 21:29View the full contextView the direct parentlifeof.abdul (63)in LeoFinance • 2 years ago I make hot dey chase numbers😅 ibi now wey I my eye clear
hahaha...
You go do am ooo... but e no easy at all... I no wetin my eyes see when I do 918 threads in one day...
lol
Omo, 918 in a f*ckn day😥. You fought.
Ahhhhh
I say... my eyes see premium shege...
But obviously, I started a night before... so if you calculate everything... e be like 1k...
But eeeeh... never again... lol
I'll do the one my body fit carry... I no like overload
This one na shege pro max