Sort: Β 

That’s the morale… πŸ˜‚. Follow who know road ooo. I thank God I follow people wey saabi road

Abeg show me those people make I follow too πŸ₯Ί

Me I no be Good Samaritan wey Dey teach people how to catch fish. If I catch fish, I Dey close eye commot for river πŸ˜‚ πŸ˜‚

Am sensing something from your side. It's like you're stingy. You don't want other people to benefit. Anyway, don't show us how to catch fish, just show us where to catch it. Leave the rest for us.

So make i show you how where to catch fish, make you take over from my source of living πŸ˜‚ πŸ˜‚ na so to easy to trust human beings??

Abeg, e don tey wey I de find who Sabi road. Thank God you're here to teach me. Please, who are they and where are they? Show me please. Remember, am just a newbie

Did you see where i asked Merit to pay for form?? To know road nowadays no easy πŸ˜‚ no be free of charge

That's the way forward. Post more, earn more, buy more and stake more. Let's move on

#leothreads #samhangout