So i can nor even play instrument in my dream?
Haba naaa
That's not what I mean
I mean that it should start small....
It should start from dreaming first, before it will na become reality...
Me dah I use to hype you 🤧😑
Haba naaa
Tell me nau 🤦♂️
or is it not today that it's ending?
Omo!
The way things are are, they said our entries went beyond the time limit...
I think they need to specify it clearly since everybody isn't on the same time zone. Like me now, I dey Carlifonia... you get the point? 😏
Oh I see, I missed it before 😏
Wahala, lemme just rest 🥲
Until next round, I'm just joining for the fun anyways
I have no words 🤦♀️
Me I sha dey Spain 😌
Hahaha
Yesso
The fun and to answer Present 😂😂😂
😏 Spain? Bah?
Oya, where in Spain... no Google am ooo 😂😂
Barcelona 😂😂
Nor fear, I know where I dey 🤣🤣
Street, house number 😏
Make I use my drone locate am ASAP 😏
You're out to get me, that's a super reason not to give out my address like that... Use Google find me for Barcelona 😂😂
😂😂😂😂
See scam people oooo
Dem don find escapist route 😂😂😂
Scam detector
Them don dey do work wey them nor send them 🤪😂