Ah ah, @ksam no be fight nah, this one nah one man band oo, lead, bass, horns and even percussion. Omo, you are good is an understatement ooo.
You are many many goodπ―π even with all the nepa wahala you succeed in making this musical delicacy a possibility! Well, it's only for pros shaa.
Abeg that form for entrance into your tutelage, just give me, I wan see amπ
π π π π
Boss be calming down naa
I am only learning from you
Na you be the source and summit of my inspiration π π π
If you say what I did is Good.. then I believe it is good πππ
Na you be the proprietor of the school na π
You self see am. All those instruments on one man @ksam.. guy you get form, I was buy. Make you and ksam teach me guitar and saxophone.
Hahaha @starstrings01, @ksam nah the best man for the job, both guitar and sax oooππ
Comrade, abeg I no hear you well...
E be like say I make mistake for the note wey I dey copy @magicfingerz
Make I carry jotter dey jot down wetin una dey talk...
Na elders gist be this one π