You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Music Festival - Week 1 - Round 1 | Perfect by Ed Sheeran (Cover)

in Music β€’ 2 years ago

@ksam
Hello man, this is good eh. So relaxing and inspiring bro. You actually did justice to this song and I'm proud of you dear boy mi πŸƒ πŸƒ πŸƒ πŸƒ By the way, why you dey smile like that... U no well o. πŸ˜‚ Well, I'm sure @hopestylist, @sekani and @marybello will love your smile and not me ☺

Sort: Β 

Yes oo, I loved it, it's not small thing @ksam is doing oo, but he will never agree πŸ€¦β€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈ

Hahaha
Let some people vex ooo
@onos-f how market ooo???

But it's sha nothing serious πŸ˜‘

He dey form humility na.... Mumu man... Nooo mumu boy πŸ˜‚

Lol
Humility ke
You no well oo πŸ˜‚

Yes naw, nor be him before?

The thing weak me for am sef πŸ˜‚πŸ˜‚

Omini tagger πŸ™Œ

You don add sekani for your list, mama wey nothing consine am for this your mission...

Baba fear God na πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚


My one in a million smile no be for you at all brosda... go find babe wey go smile for you πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Thank you student for your comment... how is school life? Hope you aren't causing trouble? Read your books and pass your exam ihyeee πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Chai... This school matter wey u carry come enter me wella. Guy, pray for me o, I don taya for school matter sef... No wahala Sha, few Months and it's over in Jesus name. πŸ™

Hahaha
Brother
E go soon finish, just with time ooo
Take am easy... amen oooo

Don't mind them then dey jealous you.

Their jealousy too much ooo

@onos-f is like there's someone behind that song o, because these smiles ehh, no be ordinary eye πŸ˜‚. As I dey watch am, I come dey reason wetin @josediccus talk, e be like say me sef wan follow guitarist go laidis o, sweet guitar plus sweet smile😌, go easy on us @ksam

Go eaaaaaaaaaasssssyyyy on meeeeee

🀣🀣 oh my days πŸ˜‚πŸ˜‚

What are you saying sir
Ayam lost ooo πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

is like there's someone behind that song o, because these smiles ehh

🀧🀧🀧🀧
NOBODY!


Ahhhh
This your comment iyaff confuse me oooo
Ayam now shy πŸ™ˆ


Some of us no dey receive the benefits of being a guitarist/instrumentalistπŸ₯²πŸ₯²

We dey hear the gist, but e no dey reach our side 🀧🀧

Hmmmmm @ksam go eaaaaaaassssy o and slowly too. That is how they want it... @sekani should I loud it? πŸ˜‚

πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚ @onos-f I don't know what you're saying o