@ksam
Hello man, this is good eh. So relaxing and inspiring bro. You actually did justice to this song and I'm proud of you dear boy mi π π π π By the way, why you dey smile like that... U no well o. π Well, I'm sure @hopestylist, @sekani and @marybello will love your smile and not me βΊ
You are viewing a single comment's thread from:
Yes oo, I loved it, it's not small thing @ksam is doing oo, but he will never agree π€¦ββοΈπΆββοΈπΆββοΈ
Hahaha
Let some people vex ooo
@onos-f how market ooo???
But it's sha nothing serious π
He dey form humility na.... Mumu man... Nooo mumu boy π
Lol
Humility ke
You no well oo π
Yes naw, nor be him before?
The thing weak me for am sef ππ
Omini tagger π
You don add sekani for your list, mama wey nothing consine am for this your mission...
Baba fear God na ππππ
My one in a million smile no be for you at all brosda... go find babe wey go smile for you ππππ
Thank you student for your comment... how is school life? Hope you aren't causing trouble? Read your books and pass your exam ihyeee πππ
Chai... This school matter wey u carry come enter me wella. Guy, pray for me o, I don taya for school matter sef... No wahala Sha, few Months and it's over in Jesus name. π
Hahaha
Brother
E go soon finish, just with time ooo
Take am easy... amen oooo
Don't mind them then dey jealous you.
Their jealousy too much ooo
@onos-f is like there's someone behind that song o, because these smiles ehh, no be ordinary eye π. As I dey watch am, I come dey reason wetin @josediccus talk, e be like say me sef wan follow guitarist go laidis o, sweet guitar plus sweet smileπ, go easy on us @ksam
Go eaaaaaaaaaasssssyyyy on meeeeee
π€£π€£ oh my days ππ
What are you saying sir
Ayam lost ooo πππ
π€§π€§π€§π€§
NOBODY!
Ahhhh
This your comment iyaff confuse me oooo
Ayam now shy π
Some of us no dey receive the benefits of being a guitarist/instrumentalistπ₯²π₯²
We dey hear the gist, but e no dey reach our side π€§π€§
Hmmmmm @ksam go eaaaaaaassssy o and slowly too. That is how they want it... @sekani should I loud it? π
π€£π€£ππ @onos-f I don't know what you're saying o