@onos-f is like there's someone behind that song o, because these smiles ehh, no be ordinary eye 😂. As I dey watch am, I come dey reason wetin @josediccus talk, e be like say me sef wan follow guitarist go laidis o, sweet guitar plus sweet smile😌, go easy on us @ksam
You are viewing a single comment's thread from:
Go eaaaaaaaaaasssssyyyy on meeeeee
🤣🤣 oh my days 😂😂
What are you saying sir
Ayam lost ooo 😂😂😂
🤧🤧🤧🤧
NOBODY!
Ahhhh
This your comment iyaff confuse me oooo
Ayam now shy 🙈
Some of us no dey receive the benefits of being a guitarist/instrumentalist🥲🥲
We dey hear the gist, but e no dey reach our side 🤧🤧
Hmmmmm @ksam go eaaaaaaassssy o and slowly too. That is how they want it... @sekani should I loud it? 😂
🤣🤣😂😂 @onos-f I don't know what you're saying o