This tune π ... I know it but didn't know the lyrics. They don born me by that time. Shey you Sabi my age ni π π.
Man you Sabi many instruments oh.. All those girls for your area go dey disturb you π π.
When you pick one tell me, I go sponsor the whole wedding, make I just come be your best man for your wedding π π.
Weldone ooo... Ancient of days, as old as you are! πππ
You and Methusela dey drag age bayi π
π€Έπ€Έπ€Έπ€Έπ€Έπ€Έ
Wedding ceremony don set ooo.... Na bride remain π π π
E be like say na to hustle bride I go start to dey do now π π π
Thanks for your comment boss
I'm just a student learning under you o π
Ohh u mean wedding is coming soon. Wow I love food o. So just Prepare four plate for me as per say na you dey do wedding
Comrade π π π
Party don set already, but na bride and groom we dey wait for like dis...
We fit rent you for 3 hours π shey you go gree???
No fear, we go give you one cooler of rice no be only 4 plates π
Lol.. I old pass Methuselah na.
When you self see bride, find my own too cos me I don lose hope.
Guy you Sabi pass me, you no be any student.
Ahhhhhh @starstrings01
You wey dem talk that Merlin Introduction talk for....
In the time of Breakfast and the reign of Garri... the Destiny of the whole world rests on the shoulder of a Comrade...
His Name...
If you don lose hope, wetin you want make we do nau πππ