You are viewing a single comment's thread from:

RE: GUITAR JAM WITH STARSTRINGS01

in Music2 years ago

Two great guitarists scattering everywhere with guitar riffs.
Make both of una kuku start guitar school cos your wahala too much🤣🤣
See as una do duet with same guitar sef🤭🤎💜❣️💜❣️💜❣️

Sort:  

Come drop 100 HBD per week come dey learn guitar from my hand

😂😂😂Make i kukuma focus on drums

You and this 100 HBD sha, be calming down oo, you just want to teach us 😏.

man has to make money with his talents now. Shey make man no chop again ni

Hahaha, table don dey turn oo. I know say man suppose chop but your chop expensive oo 😂😂.

This guitar school ehn, just drop HBD make we run am. You dey capable.

😁😁

Thank you bro

😂😂😂😂My guy you sef wan run me street

guy, the guy sef wan help you. 100HBD na smalls to the stuff we go teach.. weytin we go teach you worth millions but as our guy na just 100 HBD per month you go just dey pay.