I dey where you forget me na 😒 shebi bcos I dey do small shakara you run lemme. @ksam con dey laugh me
Yeah, thanks alot dearest. I am recovering and feeling better now.
No just talk happy belated birthday...send my gift jawe
Lol 😆 yeah I learnt how to play myself one time when my local church had no keyboard player.
I love worship so well, I miss leading worship too. En don tey na man don backslide 😂😂
Thanks for watching dearest @benii I still dey expect my gift oo
Much love😍
Wetin ksam do you now 🥲🥲
No just talk anything liadis cos na you pour sand for my garri 🥺🥺
You have come again, always making me laugh.
You don turn to lover boy na😁😁
No worry we go talk.
I hope to see you around more sha
No laugh oo..everywhere na red eyes liadis
Which yeye lover boy? Lover boy wey no profit me. No be wetin make me sick be that
I Don cling to the old rugged Cross abeg. No time
This one wey you wan follow me talk. I no dey collect bribe oo😂😂
Thanks alot dearest @benii Much love😍
🤣🤣🤣🤣🤣
Lost but found. Thank God for saving you.