You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afritunes week 97/∆\ FOREVER YOURS covered by Chidistickz FT sampraise77

in AFRI-TUNES8 months ago

So as e b now who go show who way now, hehe. Me wey dey find way since d way d run for me and d people wey I don beg to show me sef dey putuse me.
Well, we go dey find way dey go. Nice entry. @sampraise77 dey try wella