You are viewing a single comment's thread from:RE: Afritunes Week #55 || A Cover of Yeshua by Nathaniel Bassey @jesus-sonView the full contextView the direct parentjesus-son (69)in AFRI-TUNES β’ last year Chinsos!! I sabi play o Na bcos I no get guitar for now π
π€£π€£ You are loosing one potential crush lidis so oo, because Sam already has guitar and he is more than a step ahead of you π. Just go and focus on your baby @merit.ahama π₯΅
πππ
Merit don serve me breakfast since, she say I no get money, lolz
Hahaha, eya sorry ehn, don't worry you will soon blow π
π
Who's baby?
You naw π
Don't let me shoot you o π
Please shoot, I beg π€£
Abi u see d breakfast from afar, hehe
I nor know sef oo π
Issorite
ππ
If you like make Bros Jay give you him own jinta, e no go change anything π π π
Sha u don win @hopestylist make I go hurstle other fish, lolz
Hahaha, yes oo before someone else go catch them too ππ
ππ
I think say u go say make I wait small, lolz
Make you wait? Don't you see you are getting old? π
Chinsos
U don finish me
Infact I no do again
You been dey do before? π
Hahaha, better oo π
Lol
My @hopestylist no be fish o π
Abi oo, please tell him for me π, me sef I go and agree, lol