You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri Tunes wk#48||Tim Godfrey ft Travis Greene Nara cover

in AFRI-TUNESlast year

Now I don confuse sef, I just dey tell @utymarvel now now say her voice sweet pass every other person own but e b like say na mistake I make so.
Omo ur own voice na angelic one. Me sef do this song, but as I hear ur own now e b like make I delete am cos it's just too embarrassing say I go dey sing rubbish 😪😪
Nice entry @meyateingi
Weldone

Sort:  

💔💔💔😂

Shey I don tell you say @jesus-son go serve you breakfast 😅

Ennnnn don serve me already
Hot blooded one
💔💔😭😭😭

Nah nah nah, I can't serve my one and only breakfast 🙄🙄
Na bcos she bribe me make I write something sweet na e make i write dat thing

Abeg no allow @ksam come in between our love, hehe. Na jealousy man

😂😂😂...abeg oo no delete am ooo.
Thank you🥰😊

You are welcome