Sort: Β 

Haha, weldone my oga.
I see

Thank God say she don tell me say make I find her her list number.
So u see say my market still dey sell πŸ˜…πŸ˜…

Β last yearΒ Β 

Lol
No worry
Because I no wan sidown for your matter bah?

Abeg no sidown o, make I dey waka jeje