Sort:  

Venue na for your house my Oga 🙂
Why won't I thank you na? I was crying thank you in my mind to you 🥲

 last year  

Venue na for your house my Oga

Oya oooo
I dey wait
Make i dey warm up my mouth for the many many choppings wey you go carry come

Why won't I thank you na? I was crying thank you in my mind to you

Go jhur 😒😒😒

No problem, I dey come with them... Wait like the patient dog 🤣