You are viewing a single comment's thread from:

RE: It's Plenty - Burna Boy [Guitar Cover] || AFRITUNES WEEK 22

in AFRI-TUNES • 2 years ago

You no need give assignment 🥲
Anything wey you do dey ooze professionalism, professionalism

So for Learners like me nau, e don automatically turn assignment 🥲


My Brother! 😪
I neva still recover and the price of Hive na 100k now

Sort:  

See this man sha...😂😂

Wait, price of Hive na wetin??
Sorry about your Sax man.

I remember when I almost lost my guitar. I almost went crazy.

 2 years ago  

Hahaha
Sorry, I mean the price of Sax
Lol
😅😅😅😅😅

If Hive na 100k
Omooooooooooooooooooooooooooooo

I for fear ehnn...

Sax no be small instrument sef