You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-Tunes Anniversary Week| Wait for Me by Johnny Drille| Cover by Mary Bello

in AFRI-TUNES โ€ข last year

I first thing say nah post I dey read, before I come check ham well๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, I dey hail ooo
Biko commot your hand for everybody jor, them talk @jmis101 and @maryjacy no follow...You one become solomon of our time๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, biko I come in peace ๐Ÿƒโ€โ™€๏ธ

Sort: ย 

Hehe, na me nah
I b Solomon pikin

lol, funny you ๐Ÿ˜‚

Ahhhh
Dem don talk am already ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, correct.

You one become Solomon of our time

Abi, he wants to do little like 2baba๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚