You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK #28: DADDY WEY DEY PAMPER BY MOSES BLISS _ COVER @SHOLEX

in AFRI-TUNES • 2 years ago

Hmm now am blushing like real blushing 😃😃
Well said boss, we thank God for having our backs, baba wey dey pamper wey dey always show love even when men dey backbite us, baba wey no fit serve us breakfast like some people, Las las e no kun allow Sapa tie us down. Glory to Him 🙌🙌

Thanks for the beautiful comments boss, your presence here is well appreciated.

Sort:  
 2 years ago  

Hahaha
Blush ke???
Oga be calming Dan abeg ooo
Lol

No wahala brother
You're doing well

Lol thanks boss 🤲