You are viewing a single comment's thread from:

RE: Naijapidgin dey share ten (10) SBD. Where you dey?

in #naijapidgin β€’ 6 years ago

OK I don show, make I no carry last, πŸ˜‚
Wetin make me like naijapidgin community nesay, Omoor the group make sense diee, as in na every day dem de share goody goodies for the group and na who no like better thing? 🀣 then, the grp de very lively, noise makers full d grp Naim make I too gbadu d grp.
Me I no see anything wey Una de do wrong o, if anything go change for that group make e be say na every minute dem go de share goody goodies now πŸ˜‚ lol.

Na my sweet friend @diamondrich aka Jesus luv πŸ˜‚ Naim bring me enter the group and I thank her..

Now my pisure πŸ’ƒ IMG_20180325_074345.jpg