You are viewing a single comment's thread from:

RE: MY DREAM FOR NIGERIA

in #nigeria7 years ago

Your head dey there baba. This country go good oo na onli small time remain. At least we don dey get constant power wey make me dey steem. Lol

Sort:  

If you know wetin dey happen for florida and canada you go hold your country tight even without light sef

Na so babe.. I hail 9ja

Phunke you will not kill me with laugh