Naija pidgin challenge: wetin steemit don do for me since i join am

in #npc6 years ago (edited)

IMG_20180109_162711.jpg
Oh my prescious steemit, u dey show me love warawara! With this kind of love tel me why i no go dey preach d gospel of steemit.
Base on street wey I com from, who go believe say I go turn writer and as e dey be like dis I just dey collect jejely and wayoli and na so my pocket dey swell. Niggas for street just dey cut-cap for me steadily base on dombalin level. Before who ever believe say I go fit buy john foster, but now I dey buy am like say na water. As e be like this, i just dey show mumsy love and she just dey believe me steady! STEEMIT shall neva die

Sort:  

@resteemator is a new bot casting votes for its followers. Follow @resteemator and vote this comment to increase your chance to be voted in the future!

Omo my guy! You just go gbake the shoes wey dey for that ogbonge boutigue abi? Anyhow na your time flex your money but sha know say one investment surpose kick off for that your end ooo..

Sha, na you be the real omo naija.. File! If na dbanj... If you no dey enjoy the money you dey sit for lonnnnng tin and i shout to you through this hailing.. Oooooooooooooooshey!