But as i see am. He go dy pursue new new people dem wey never sabi as e dy go for here, because if delete dey e mean say we fit delete our post come recycle am be dat. So e beta make we leave am like dat. Good day my country people, d matter wey @ogoowinner talk sey make we put mouth na true, he suppose dey because of people wey go dey post rubbish.
Sort: Trending